isflac
Toggle sidebar
搜索全部资源
免费、纯粹、臻品、丰富……

Bandana (Mixed|Explicit)-Fireboy DML/Asake 无损歌曲免费下载


Bandana (Mixed|Explicit)-Fireboy DML/Asake 歌曲下载


  • Bandana (Mixed|Explicit)-Fireboy DML/Asake.mp3 HQ
    请使用 夸克APP 访问

Bandana (Mixed|Explicit)-Fireboy DML/Asake 文本歌词


Bandana (Mixed|Explicit) - Fireboy DML/Asake

Lyrics by:Adedamola Adefolahan

Low-key

All of them don dey notice

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Since '06

I've been writin' this story

I no be OG

But if you ask dem dem know me

I no dey blow trees

Orin lo nyi mi l'ori

L'o-o-ri

Music chose me

Just know this and know peace

Know peace

I dey lowkey

But I'm never lonely

Sexy ladies

Come whine fi me slowly

Na the love wey

I see na hin wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the Lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba

Shout out s'awon t'emi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers Karashika ahh

Dem never see me comin'

Joor-joor joor-joor

Hmm-mm comin' l'Eko

Mo gbe wan ni is coming

Ii-yeah-yeah oh-yoh

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money

I'm never weak

I never cease ahn ahn

'Til eternity I'm on fire

My legacy will not die

My family is for life

Where dem dey

Who dem be awon da

Dem go craze dem go tire

Dem go say dem go say

Dem no know wetin dey sup

But low-key

All of them don dey notice

Ahn ahn ahn

I'm not joking

All my guys dem dem know me

Ahn ahn ahn

Since '06

I've been writin' this story

Sto-ry

I no be OG

But if you ask dem dem know me

Giddem

Na the love wey

I see na hin wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the Lord I dey go far

Usain Bolt mo d'aleba aleba

Shout out s'awon t'emi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2Pac

Midnight walkers Karashika ahh

Dem never see me comin'

Joor-joor joor-joor

Hmm mm comin' l'Eko

Mo gbe wan ni is coming

Ii-yeah-yeah oh-yoh

Naija boy wey dey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Wey go foreign

Oshey Mr Money